MP3JOSS

Ayra Starr - Commas (Lyrics)

Ayra Starr - Commas (Lyrics)

Choose Download Format

Download MP3 Download MP4

Details

TitleAyra Starr - Commas (Lyrics)
AuthorFlourish
Duration2:37
File FormatMP3 / MP4
Original URL https://youtube.com/watch?v=FwtAITRa5D0

Description

↓ Download / Stream:
https://ayrastarr.lnk.to/TYIT21

❀ Ayra Starr:
https://www.instagram.com/ayrastarr
https://twitter.com/ayrastarr
https://www.facebook.com/ayrastarrcentral

✧ Lyrics:

[Intro]
(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

[Verse 1]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

[Chorus]
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability oun gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh

[Verse 2]
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (Oh)

[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability oun gbona (Oun gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (Confusion)

[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma

˙✧˖° Photo:
https://unsplash.com/photos/a-vase-of-flowers-and-two-wine-glasses-on-a-table-ZI_Min6-h1E

#AyraStarr #Commas #Flourish #Pop #PopMusic #Afrobeats #Afropop #Music #Vocals #Lyrics #LyricVideo #TopHits #Hits

🎧 Just For You

🎵 Childlike Things - Fka Twigs 🎵 Bundy Vision - Media Puzzle 🎵 Soda Pop - Saja Boys 🎵 Apt. - Ros & Bruno Mars 🎵 Let Her Go - Passenger 🎵 Sex On Fire - Kings Of Leon 🎵 Beautiful People - David Guetta & Sia 🎵 Golden - Huntr/X 🎵 Blink Twice - Shaboozey & Myles Smith 🎵 Uptown Funk - Mark Ronson Feat. Bruno Mars 🎵 Birds Of A Feather - Billie Eilish 🎵 Blurred Lines - Robin Thicke Feat…